Rema - Charm (Lyrics)
Welcome to Lost Panda 🐼 “Rema - Charm” Lyrics / Lyric Video by Lost Panda ⏬ Stream “Rema - Charm” here https://rema.lnk.to/Rave_RosesUltraSR 🎧 Follow our Spotify playlist: https://spoti.fi/2WFX5B1 🔔 Turn on notifications to stay updated with new Lyrics / Lyric Videos by Lost Panda 👉 Lost Panda: https://www.instagram.com/lostpandamu... https://www.facebook.com/lostpandamusic/ https://twitter.com/lostpandamusic Lostpandamusic.com/socials 👉 Rema: https://www.instagram.com/heisrema/ https://www.facebook.com/heisrema https://twitter.com/heisrema “Rema - Charm” Lyrics [Intro] London Another banger [Chorus] Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body armor [Post-Chorus] Soco, ah Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy Baby allow me Tip you off with alawi [Refrain] See body oh (See body, see body oh) Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh) E dey burst my bololo E dey burst my bololo (E dey burst my bololo) Please help me oh Me I don jam wetin pass me oh [Chorus] Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh) Bring body make I rock am (Yeah, yeah) I know you senior me (Me) I get money pass your papa (Pass your papa, oh) Wetin you want wey I no fit do for you? (For you) Why you wan dey buga wọn? (Wọn) Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm) You better drop your body armor [Verse] You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend Oya follow my command baby do like I do Baby, front and back Gimme boom-baka-boom [Post-Chorus] Soco, ah Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy Baby allow me Tip you off with alawi [Chorus] Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh) Bring body make I rock am (Yeah, yeah) I know you senior me (Me) I get money pass your papa (Pass your papa, oh) Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?) Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn) Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm) You better drop your body armor [Post-Chorus] Soco, ah (Ayy) Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy ......... 📷 Wallpaper: Trevor Mckinnon 👩💻 Share “Rema - Charm” Lyrics with your friends! https://youtu.be/XsDF3bNS6LU ......... If you like “Rema - Charm” Subscribe here: https://lostpandamusic.com/subscribe Comment a 🐼 if you got this far #Rema #Charm #Lostpanda #Lyrics #lyricvideo #Rap #urban #pop #music #vocals #lostpandamusic
Suggested videos

Rema - Charm (Official Music Video)
Rema · 3:22

Zara Larsson - Lush Life (Lyrics)
Lost Panda · 3:22

Rema - Charm (Lyric Video)
Rema · 3:25

Aurora - Runaway (Lyrics)
Lost Panda · 4:09

Rema - Charm (Lyrics)
Dan Music · 3:24

KATSEYE - Gnarly (Lyrics)
Lost Panda · 2:18

Rema - Charm (Lyrics)
Vast · 3:24

Alessia Cara - Scars To Your Beautiful (Lyrics)
Lost Panda · 3:51

Blackbear - Do Re Mi (Lyrics)
Lost Panda · 3:35

Rema - Charm Live Performance @ Mawazine Festival, Morocco | 2026
Rema · 3:34

Chappell Roan - Pink Pony Club (Lyrics)
Lost Panda · 4:18

Rema - Charm Live Performance @ The O2 Arena, London
Rema · 2:44